DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


Verse 1]

Brother I’ve been here for long
 Praying On top My Voice 
(Onye Ga Anu Onum)
They Say The Journey 
Starts with a step
If I no fit waka
(Onye Ga Edunum)
Brother, burn the midnight candle

Hoping Everything will be fine
Say one day Mama go smile
Giridigadaga say the boy dey fight
We fight to survive 
So one day we go smile.

 

[Pre – Chorus]
Show me WAY,
Show me WAY 

I no fit do am on my own
Show me WAY,
Show me WAY

Daddy Show me WAY,
Show me WAY

I no fit do am on my own
Show me WAY,
Show me WAY 

 

[Chorus]
Obinigwe show me WAY 
Make I no Loss
Hold my hand, make I Fall
Only you my all in all
Maka Irapum
(If you leave me)
Nwa gi adapu N’okwukwe
(I will fall out of the faith)

Chi kere mmadu Iga ekwe
Ka Nwagi dapu N’okwukwe
(God will You let your child fall).

 

Oluwa show me WAY 
Make I no Loss
Hold my Hand, make I no fall
Only you my all in all
Maka Irapum
(If you leave me)
Nwa gi adapu N’okwukwe
(I will fall out of the faith)
Chi kere Uwa Iga ekwe
Ka Nwagi dapu N’okwukwe
(God will You let your child fall)

 

[Verse 2]
All the gifts and the talent 
Beautiful Life I dreamt of 
Oh Lord, when e go come
The God that Blessed
Cubana Chief Priest
Na Dangote
Okwa Inanu Onum
(Can You hear my Voice)

The God that Blessed
Rachael Okonkwo

Where You dae
I hope say u dae Hear my Voice.

 

[Pre – Chorus]
Show me WAY,
Show me WAY 

I no fit do am on my own
Show me WAY, Show me WAY
Show me WAY, Show me WAY
I no fit do am on my own
Show me WAY,
Show me WAY

 

[Bridge]
Beautiful Life,
Beautiful Future 

That’s all we Pray Every Day 
Papa Cash out ka Okpotuo 
Papa Cash out ka Okpotuo


Beautiful Life,
Beautiful Future 

Is all we have, No Money
Mana Iga Emewu Ya
Chukwu Iga Aruwu ya Eh.

 

[Chorus]
Obinigwe show me WAY 
Make I no Loss
Hold my hand, make I Fall
Only you my all in all
Irapum, Nwa gi adapu N’okwukwe
(If you leave me
I will fall out of the faith)

Chi kere Uwa Iga ekwe
Ka Nwagi dapu N’okwukwe
(God will You let your child fall)

End of DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS



DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS


DETERMINATION MUSIC – WAY LYRICS