Tosin Bee – Joy Lyrics

Tosin Bee – Joy Lyrics



 Joy joy joy joy…

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

Baba, for the things You’ve done for me
I no fit explain the joy I feel
‘Cos your love dey sweet my body
For the goodness and the mercy
Steadily standing by me
From nobody to somebody
Goodu goodu things wey you do for me
Pass wetin ordinary eyes can see eh eh
I can’t explain, I can’t explain…
Goodu goodu things wey you do for me
Pass wetin ordinary eyes can see eh eh
I can’t explain, I can’t explain…

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

I no fit count wetin You don do for me, no no…
Lord, I can’t explain oh
I can’t explain oh…
Na You dey keep my family
Dey make us dey live very happily
I know say I can’t explain oh…
Shey na You give me favour
You bless me and my neighbour
Oh my Lord and my Saviour
Lord, You are more than able
Shey na You give me favour
You bless me and my neighbour
Oh my Lord and my Saviour
Lord, You are more than able

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

Everybody, Baba God don do am…
(Baba God don do am)
Baba God don do…
(Baba God don do am)
E do me wellu wellu goodu goodu wellu oh…
(Baba God don do am)
Baba God don do am oh, yeah
(Baba God don do am)
Say, Baba don settle am oh yeah
(Baba don settle am)
Everything, everything, e don settle am oh
(Baba don settle am)
I no dey fear, I no dey worry oh…
(Baba God don pay am)
I no dey beg, I no dey borrow no, no, no…
(Baba God don pay am)
Every mountain will bow before the Lord
(Baba don break them down)
Every mountain of shame, mountain of sorrow
(Baba don break them down)
Everything is turning around for my good
(Baba God don do am)
Turnioniown, turnioniown, turnioniown
(Baba God don do am)


End of Tosin Bee – Joy Lyrics

Tosin Bee – Joy Lyrics


Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics