Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

 Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel


Lord you’re my testimony
Yes you make my life better
Where I for dey today o
If you no dey by my side
The enemy won peme my life o
Evil power show dem face
But by the grace of Jesus the almighty
Every knee Must bow

Ma polongo re titi lai
Ma polongo re titi lai
Ma polongo re titi lai
Ma polongo re titi lai
Titi lailai

Baba you do good oh
Baba E she

Prinx:
When I think of your goodness and mercy
All of the love wey you show me
Me I no fit understand
How you put me for the plan
Everyday I dey dance
And the people no fit understand

I say nobody can stop my praise
Nobody can stop me from sharing my testimony
Na baba wey dey shine my face
Me I cannot keep quiet
I go come with my guys
We go shout
Because the goodness of God in my life
E dey show
Tosinbee, let's go

Ma polongo
Ma pariwo


End of Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel


Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel


Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

Lyrics: Testimony (Remix) By Tosin Bee Ft. Prinx Emmanuel

Search This Blog