Your love ft. Chandler Moore lyrics- Moses Bliss
...
I no know wetin I do
Wey make You love me so Daddy
No bi say I too sabi yeah eh
That you love me constantly yeah eh
I no know where I for dey
if no bi You dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistentlyyyyy
This Your love it is all I want
This Your grace, it's my one embrace
Daddy e pakala mi si eh eh eh
E pakala mi eh eh eh
This your love
Ebe all I want
This your grace, I want embrace
Daddy e pakala mi si eh eh eh
E pakala mi si eh eh eh
This your love - this your love
Your love ft. Chandler Moore lyrics- Moses Bliss
Your love ft. Chandler Moore lyrics- Moses Bliss